bank alat blessings (feat. dammy lion) şarkı sözleri
Can I pro pro pro
Can I prophecy prophecy
Just like Adam and Eve
Me I no fit Dey for the Garden Like this
So I had to Hustle for the apple And eat
Pray to my God make he pardon My sins
Just like Adam and Eve
Me I no fit Dey for the Garden Like this
So I had to Hustle for the apple And eat
Pray to my God make he pardon My sins
I don fast I don pray Ayy
Anointing oil I don take
Many many things I don face
I wonder why things never Change
Right now I go do anything for The pay
I no want anything to delay
Every night everyday I Dey pray
I Dey grind I dey work for the Pay
So I say Blessing o blessing
I Dey pray for blessing Man no Want suffer
I Dey pray for blessings
Blessing o blessing
I Dey pray for blessing Man no Fit suffer
I Dey pray for blessings
Make money dey money dey
Make everyday just dey be like Holiday yeah yeah
Happy day happy day make Everyday just dey be like Saturday yeah yeah
Ke eledumare shanu mi
Keleda masun ran mi lowo
Kori mi Dakun gba funmi
I won dey faaji pelu owo lowo
Just like that Me I want make Money just like that
Jaiye Lo Dubai just like that
Make I Dey order Azul just like That o
Omo just like that Me I want Make money just like that
Holiday for Paris just like that
Make I Dey order Martel just like That o
So I say Blessing o blessing
I Dey pray for blessings Man no Want suffer
I Dey pray for blessing
So I say Blessing o blessing
I Dey pray for blessings Man no Fit suffer
I Dey pray for blessing
Just like Adam and Eve
Me I no fit Dey for the Garden Like this
So I had to Hustle for the apple And eat
Pray to my God make he pardon My sins
So I say Blessing o blessing
I Dey pray for blessings Man no Want suffer
I Dey pray for blessing
So I say Blessing o blessing
I Dey pray for blessings Man no Fit suffer
I Dey pray for blessing

