bank alat god şarkı sözleri
Ki le fe so Wetin you wan say now
Wetin you wan say now eh kile fe ahh let's go
Let's go champ wagwan haa
Yeyeye o yeyeye o
Bank Alat ti wole
Yeyeye o yeyeye o yeyeye o ah
Say if e no be you if e no be you my God
Where I for Dey today where I for Dey today
Say if e no you if e no be you you you
Where I for Dey today baba where I for Dey today Ye
They fire me shot e no enter
They poison my drink e no enter
They carry my name to babalawo but still
E no enter
They fired me shot e no enter
They poison my drink e no enter
They carry my name go babalawo but still
E no enter
Many many years for the jungle omo ko kon aiye
Some don die some still Dey struggle omo ko kon aiye
I no want to suffer again so I fly enter UK
As I enter Chicago wire wire wire Wells Fargo
If e no be you baba wey they fight for me
Where I For dey today every night I dey find money
They fire me shot e no enter
They poison my drink e no enter
They carry my name to babalawo but still
E no enter
They fired me shots e no enter
They poison my drink e no enter
They carry my name go babalawo but still
E no enter
Say if e no be you if e no be you Baba
If e no you baba Where I go Dey today
Say if e no be you if e no be you Baba
If e no be you baba
Every night I Dey find money every night I Dey find money

