bank b durotimi (feat. adegold) şarkı sözleri

Hun huun Mg_boboresiyeh AdeGold noni oo Bank B lo gbemi wole Living and hustle for 365 days no be day job Mama keep on praying for the boy The boy must rise The boy must shine Nobody to help everybody with their own cross Oluwa stay with me Edumare bless my way I don't wanna fall for life Make en be for me Make my blessing flow like a sea water Omo oba nimi I face all my fears I can't not be scared I just wonna make some money Make some muller Shutdown the place Make dem no the boy You go blow I go rise we go gather dey okay Everything go dey alright Let them say what they like Who go make am No dey write am for head aje Oluwa durotimi Baba dakun soromi dayo Edumare pick my call Oluwa run am for us oo Oluwa durotimi Baba dakun soromi dayo Edumare pick my call Oluwa run am for us ooh Chineke pasaram oo Baba meh nkem oo Oluwa gbuonu call m oo Baba run am for us oo Bently me i wan buy Private jet i wan fly I wan wear Versace Gucci Prada As a bigman i go still dey wear agbada Maka ije ego esika Guys n'atu olu Guys n'ga malay To get this money dey stress us Oluwa dress us oo Make we fresh up oo Nepa no bring light Food no dey Pikin dey cry Landlord dey find rent, chai Oluwa durotimi Baba dakun soromi dayo Edumare pick up my call Oluwa run am for us oo Oluwa durotimi Baba dakun soromi dayo Edumare pick up my call Oluwa run am for us ooh Yeah Bank B Durotimi AdeGold Baba dakun soromi Dayo
Sanatçı: Bank B
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Bank B hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı