bank b more money şarkı sözleri

This life say Na one time we dey As we dey grind We dey fast and pray My people hustle night and day To get plenty money like dangote We need to take am Take am jeje This life na jeje We go still dey sempe The credit alerts Wire konnect Na part of the process Show me where the money dey Show me where the money dey More money Show me where the money dey Show me where the money dey Plenty money I gat money on my mind And i still want more money I get fresh cartelmen dem Wey get plenty money Owo ni koko I want plenty money I wan jaiye mi Shebi na them talk say Na who work go flex We done try our best Oluwa biko do the rest One billion dollar Two billion dollars The figure dey high me Dey make me dey staga Pour me some maya Cool my temper Call me my shima Tonight make we wire As you dey bless me Make you bless my niggas too No be taboo If you bless us times two As you dey bless me Bless my niggas too No be taboo If you bless us times two Show me where the money dey Show me where the money dey More money Show me where the money dey Show me where the money dey Plenty money I gat money on my mind And i still want more money I get fresh cartelmen dem wey get plenty money You know say money be the main thing If you're not talking money Omo you're on a long thing We no get time for stressing The best thing investing And steady harvesting Shebi the money give you peace of mind Ahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh Shebi the money make you feel alright Ahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh Shebi the money make you feel alive Ahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh Shebi the money make you feel so nice Ahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh Show me where the money dey Show me where the money dey More money Show me where the money dey Show me where the money dey Plenty money I gat money on my mind And i still want more money I get fresh cartelmen dem wey get plenty money I want money Shey you want money More money Plenty money plenty owo Plenty money I gat money on my mind And i still want more money I get fresh cartelmen dem wey get plenty money
Sanatçı: Bank B
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Bank B hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı