banko friday 9 şarkı sözleri
Na na na
Nana nana
Na na na yeah e yeah yh
Mean am well
Mean am mean am mean am mean am well
Mean am mean am well
Mean am mean am mean am mean am well
Look here me nuh tell you lies
See this success takes sacrifice
Hustle many days for many nights yh
You no go dig if you no know the price
Or would you sunmo make I tell you lies
Like I ball die by every night
Got bout five bad bitches on each side yh
Hmmm for this side yh
Well some people go pray like Jesus
Dem fast for forty days and forty nights
Still on still dem no dey see the light
Hail my Jesus
Cast all of your worries to the side
Say my brother get back to the grind
If I tell you how I feel
Shey you promise to gimme your reasoning
Painstaking as it seems here (as it seems here)
Hey! get back on the grind
Look here me nuh tell you lies
See this success takes sacrifice
Hustle many days for many nights Yh!
You no go dig if you no know the price
Or would you sunmo make I tell you lies
Like I ball die by every night
Got bout five bad bitches on each side yh
Hmmm for this side yh
If e get person wey no want my blessing
E dey whine person, o lord of all mercies
Make am waka waka waka yh yh
Waka waka waka yh yh
If e get person wey no want your blessing
E dey whine, carry bad energy
Make you waka waka waka yh yh
Waka waka waka yh yh
So I tell my mama pray for me
Cause haters afi converse hate on me
My team be winning by the streak
See dem see it and dem know it
But they all just say wanna hate pon it
Shey you see say the journey no funny
A little progress dem wan quench on it
Dem no know when we steady working
When we no sleeping
Dem nuh even get the full loading
Full loading
Tell me your foundation
What it is you stand pon
Sty happy up and stay strong
There's no limitation
Tell me your foundation
What it is you stand pon
Sty happy up and stay strong
No limitation nah nah

