bantyboi doe şarkı sözleri

Inna the mirror I check my face So many days wey man wan crase So many race wey man don pace But I still dey thank God, say I dey see my peanut and my 10 kobo Sheybe loser na the name wey dem call us Ojumo ti mo, we dey pray for the doe We dey pray for the doe Toba dale we gon fight for the doe We gon fight for the doe But as we dey go, inna the street so fucking cold And only say what you know Cos Alabosia dey for the zone Inna the mirror I check my face Where dem dey wey man dey crase Inna the mirror I check my face So many days wey man wan crase So many race wey man don pace But I still dey thank God, say I dey see my peanut and my 10 kobo Sheybe loser na the name wey dem call us Inna the mirror I check my face Where dem dey wey man dey crase Plenty things, plenty shit wey dem throw for me face Me I no dey look Uche face Steady on my grind, and I dey on my lane and I dey on my lane I tell them say no be soap, omo ope say na grace Cause, my head dey over, overcalculate Owo toma circulate Only plenty money fit to cure the pains Eba mi womo ti ma permutate Oversabi ATEE, no be today mhmm, no be today ATEE ATEE, why dem hating Leyin 79, lokan 80 You gats to rate me Inna the mirror I check my face So many days wey man wan crase So many race wey man don pace But I still dey thank God, say I dey see my peanut and my 10 kobo Sheybe loser na the name wey dem call us Ojumo ti mo, we dey pray for the doe We dey pray for the doe Toba dale we gon fight for the doe We gon fight for the doe But as e dey go, inna the street so fucking cold And only say what you know Cos Alabosia dey for the zone Inna the mirror I check my face Where dem dey wey man dey crase Where belle dey, na him belle dey face, eh Omo mio ma le shalaye, ah Dapal ma ti gbemi trabaye, ah Attack eyan El Shaarawy, eh The kele no want make I muje, je ATEE ATEE, why dem hating Leyin 79, lokan 80 You just gats to rate me
Sanatçı: Bantyboi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:55
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Bantyboi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı