baron b everything stew şarkı sözleri

Eindo Verse 1 If u don’t say that we the hardest point out another go harder than When we out men we out just like the president Ask the streets I paid my dues pay my dividends Deserve the blessings cus I labour like a Mexican Things don de soft the fresh don dey pepper them Full squad when I pull up just like a regiment I know slik baba and akpos back in nekede Black and yellow and okapi leave the rest for them Certain thing better off left unsaid See what those nigaz don’t know Price done gone up News don de spread stop pretending like u don’t know Me I just de pose taking pictures like I don blow When my guys dem share the 10 percent sef na jumbo man bills the money long dikembe mutombo Miss me with the fuckery and all the Mumbo jumbo U can Catch me in balito in a condo smoking indoor Baron B verse 3 Steady 7 figures, Now them no fit see us Back then them been Dey hate now they wanna be us I don pay my dues I can never lose Why you won Dey binu for the hustle when I choose Everybody stand up, na we Dey the building I came with my shorty She bad and she boujee I’ve been on the hustle I ain’t even capping Made my first mill while them other Niggas napping They clapping, cos I’m only talking real stuff I keep it a hundred an more And this na real talk If them Dey claim bad tell them that Im badder If e come to money you fit tell them say I gather Maga, when they see me they stagger My money’s longer than the ocean I Dey para I put them on their toes I Dey run the shows I go show them say I get and no be borrow pose Baron B verse 3 Steady 7 figures, Now them no fit see us Back then them been Dey hate now they wanna be us I don pay my dues I can never lose Why you won Dey binu for the hustle when I choose Everybody stand up, na we Dey the building I came with my shorty She bad and she boujee I’ve been on the hustle I ain’t even capping Made my first mill while them other Niggas napping They clapping, cos I’m only talking real stuff I keep it a hundred an more And this na real talk If them Dey claim bad tell them that Im badder If e come to money you fit tell them say I gather Maga, when they see me they stagger My money’s longer than the ocean I Dey para I put them on their toes I Dey run the shows I go show them say I get and no be borrow pose
Sanatçı: Baron B
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:00
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Baron B hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı