barry famous all i want şarkı sözleri
Pikin way work go must chop oh
I don dey work for many days make e sure for me
Oluwa wipe my tears
Make I ball mommy
She don pray tire make wipe her tears too (na na na na)
That is all I want,That is all I want
Say make e sure for me
Make e sure for me eh eh
Make e sure for me
Make e sure for me
Make e sure for me
Make e sure for me oh me oh oh
That is all I want,That is all I want
Make e sure for me
Make e sure for me eh eh
Make e sure for me oh
Make e sure for me
Make e sure for me
Make e sure for me oh me oh oh
That is all I want,That is all I want
I don pray I don fast, many many things man don do way don cast
Come be like say na my own worst pass, but na me work pass
I go pass through this temptation
With this condition
I get ambition, towards my vision
If dem see me dem go think
Say I get confusion
I need the money make
Balance I go galant
Only me know, only me know, only me know
Wetin I dey face
Only me know, only me know, Only me know wetin I dey pass through
I will see through (no issue)
Money must be made
When I make it is my day
Bad days will be late(will be late)
Pikin way work go must chop oh
I don dey work for many days Make e sure for me
Oluwa wipe my tears
Make I ball mommy
She don pray tire make wipe her tears too
That is all I want,That is all I want
Say make e sure for me
Make e sure for me eh eh
Make e sure for me
Make e sure for me
Make e sure for me
Make e sure for me oh me oh oh
That is all I want,That is all I want
Make e sure for me
Make e sure for me eh eh
Make e sure for me
Make e sure for me
Make e sure for me
Make e sure for me oh me oh oh
That is all I want,That is all I want
As I dey hustle I dey pray
(I dey pray)
I dey pray for many days
(I dey pray, I dey pray)
Wetin pass me no go see me
Plenty money no go kill me
Steady balling all the season
Spending money without freezing
E no easy but I believe am
As I dey hustle am a believer
If you no like am
Make you leave am
I get the money I'm a winner
(I'm a winner)
Man no be story teller oh
As e dey be man oh mmm
The hustle na must
The cash out na sure
No matter the cost
With no doubt e go be
I strongly believe
I will win, I will win, I will win
I will win (yeah yeah)
Only me know, only me know, only me know
Wetin I dey face
Only me know, only me know Only me know wetin I dey pass through
I will see through
(No issue, no issue, no issue)

