barry famous lovina şarkı sözleri

Feel me I got no one like you, thank God say I found you I never know say I go find girl wey go do me like this (I never know say I go find girl wey go do me like this) I never know say I go find girl wey go love me like this(I never know say I go find girl wey go love me like this) Omotosho baby, omotosho baby thank God I shoot my shot (ah) This kind of love you've been giving to me My lady, my baby you've been giving to me (Ah yea yea yea yoo) This kind of love you've been giving to me This kind love you've been giving to me This kind of love you've been giving to me My lady, my baby you've been giving to me (Ah yea yea) Ajinomoto bịa banye na motor (moto) Make I carry you go, ebe ọ bụla ị chọrọ take photo Lovina' lovina' ije m na lovina' Body so cool I want to make you my only one Bụrụ gi na isi, ị mana ọ gịwa bụ my sabi na, my sabi na ('hee my sabi sabi) yeah Ụdị love juliet nyere romeo, udị love romeo nyere juliet nwa ị mana ọ gị my julie julie My mommy mommy I go carry you go meet my mommy tell her say na you be my sweetie sweetie I been dey catch my cruise with all of this girls But you trap me down like a Delilah. Even though kayamata me I no send, for your matter me I go die (Make I tell you 'lilah something) even if na Bentley you want me I go buy Achọrọ m nwa dị ka gị afụro m, nwa ị mana ị màkà Ihe di ma ako ṅa'm (ako ṅa'm) Omor come to my room make I do you like this You go like the thing wey I do you like that Like this, like that, like this (ah laka dis laka dat) (yeba) I got no one like you, thank God say I found you I never know say I go find girl wey go do me like this (I never know say I go find girl wey go do me like this) I never know say I go find girl wey go love me like this(I never know say I go find girl wey go love me like this) Omotosho baby, omotosho baby thank God I shoot my shot (ah) This kind of love you've been giving to me My lady, my baby you've been giving to me (Ah yea yea yea yoo) This kind of love you've been giving to me This kind love you've been giving to me This kind of love you've been giving to me My lady, my baby you've been giving to me (Ah yea yea) (Mama yoo, mama yoo o)
Sanatçı: Barry Famous
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:42
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Barry Famous hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı