barry famous mgl şarkı sözleri

Too much money eyes out. Too much money iced out Bar ry Fam ous (feel me) As I dey pray for money, I dey pray for good life Goody health Make I chop life, live life. I go chop life As I dey pray for money, I dey pray for good life Goody health Make I chop life, live life. I go chop life (more good life) ayi. I don run kilo mi kilo mi kilometers (Ehh) Pelu, Philomena, make you cool my temper I don run kilo mi, kilo mi, kilometers (Ehh) Pelu, Philomena, make you cool my temper (abeg cool my temper o philomena oh) Biggy bom bom, licky tom tom, me I like am The way you move am, the way you move ah ah ah The way you move am ah ha ah ha (e dey shake, e dey shake) Nwanne onwero k'osi adi, nwanne ị jee ṅụọ garri Cos life get as e be but you go see tomorrow (you go see front walai) Tell me wetin I know do (wetin)? Tell me wetin I never do (wetin)? Say make I know (wetin)? Ehh Cos you never see me for my Benz oh Cos you never see me for my Lexus(I don dey for street ehh) You say I slow. Tomorrow imma pull up in my Lamborghini, Nwanne ị jee ije anyị jelu, nwanne ị kwelu I don mount my guard for ochele since e don tey I can tell, I can tell I don run kilo, mi kilo, mi kilometers (Ehh) Pelu, Philomena, (dem no catch me, yes) make you cool my temper (philo make you cool my temper ayi) I don run kilo mi, kilo mi, kilometers (Ehh) Pelu, Philomena, make you cool my temper (philo cool my. touch my dada make I) Biggy bom bom, licky tom tom, me I like am The way you move am, the way you move ah ah ah The way you move am ah ha ah ha (e dey shake, e dey shake) Nwanne onwero k'osi adi, nwanne ị jee ṅụọ garri (we go manage am) Cos life get as e be but you go see tomorrow. (you go see front)
Sanatçı: Barry Famous
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:31
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Barry Famous hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı