barry famous on god şarkı sözleri

Sheyi na God I dey wait o I no come late oh o I don dey wait oh, on God on God On God on God on Grace on Grace Me i dey wait make the boy blow Make I blow like Trumpet sound Make I blow like Trumpet sound On God on God, on Grace on Grace Me i dey wait make the boy blow Make I blow like Trumpet sound Make I blow like Trumpet sound Oya tell me make i know make i know, make i know Oya tell me make i know make i know Wetin man never do, wetin man never do Oya tell me make i know make i know, make i know Oya tell me make i know make i know Wetin man never do Dirty man don do, plenty man don do Poverty no go see me, me i jam Simi Anything way Dem talk i no see it Na money be my feelings On God on God, on Grace on Grace Me i dey wait make the boy blow Make I blow like Trumpet sound Make I blow like Trumpet sound On God on God, on Grace on Grace Me i dey wait make the boy blow Make I blow like Trumpet sound Make I blow like Trumpet sound Oya tell me make i know make i know, make i know Oya tell me make i know make i know Wetin man never do, wetin man never do Oya tell me make i know make i know, make i know Oya tell me make i know make i know Wetin man never do Dirty man don do, plenty man don do Sheyi na God hand I dey, ife obu na osulu fá kube Me, chasing the bag till i get am I go run town, for this town No distance available I dey table, like i get level E suppose be so cuz I don pray I don fast The hustle i no rest, no pretence Baba God bless me bless me make i no be like this forever Make the oil way you pour me For my head make e manifest Make i be the best, be the first I try my best to be the next Sapa no go see me again, know me again As e use me dey play I no gree again I double my weight Na result dey wait, Na the result i dey wait i dey wait, i dey wait Poverty no go see me, me i jam Simi Anything way Dem talk i no see it Na money be my feelings
Sanatçı: Barry Famous
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:38
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Barry Famous hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı