barry jhay rest on kashy şarkı sözleri

No oh oh ohh O ma shey oh ohh Ikunle abiamo oh (V V V V Stix) Huhn huhn huhn Nightmare wey me I no fit to forget I go remember 'til my end The things we shared and the plans we had Only Jah fit to heal my pain And I miss you calling my name (Barry) I miss you is how to pretend Whenever I started to worry Bro, I wish I could see you there (See you there nah) Bro smile forever please Happy soul but make their lifetime bleed If na person do this one Make hin sef no die again And if na God do this one, na to cover all your shame Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si Inumi a dun oh oh ara mi a ya gaga oh Oh ohh oh ohh o ma shey Ikunle abiamo oh Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si (l'ekan si) Inumi a dun gan ni ara mi a ya gaga oh-oh Oh ohh oh ohh o ma shey Ikunle abiamo oh E dey sadden me for heart I no fit take am off my head This na lifetime scare way no fit to heal to my head You be young legend my brother All your good deeds don dey follow you The faces wey you put smile All of us dey miss you Omo your type of ginger I no fit see the type again But diamond stone die In our heart is where you stay You be young legend my brother All your good deeds don dey follow you The faces wey you put smile All of us dey miss you walahi Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si Inumi a dun oh oh ara mi a ya gaga oh Oh ohh oh ohh o ma shey Ikunle abiamo oh Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si (l'ekan si) Inumi a dun gan ni ara mi a ya gaga oh oh Oh ohh oh ohh o ma shey Ikunle abiamo oh Oh oh Til we meet again my brother In our heart is where you stay Babatunde t'oba d'orun ko sh'orun re All of us dey pray for you my brother In our heart is where you stay Til we meet again Awon toh she'leyi k'oma shey pe l'aye I know say, everybody go die one day (One day) But nobody deserve to die this way E dey pain me for body E dey ache me for my heart Oh o ma shey Ikunle abiamo Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si (Yayy) Inumi a dun oh oh ara mi a ya gaga oh (Inumi a dun) Oh ohh oh ohh o ma shey (O ma shey) Ikunle abiamo oh Tinba le f'oju mi kan e l'ekan si Inumi a dun gan ni ara mi a ya gaga oh oh Oh ohh ohohh o ma shey Ikunle abiamo oh (It's Stormatique Mix)
Sanatçı: Barry Jhay
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:07
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Barry Jhay hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı