barry jhay whine my god? şarkı sözleri

Hmm mm ah ah Hmm ah ahh ayyahh Hmm mm (Yo Dibs) Hmm ayy Hmm oh oh oh say Me I don dey before dem born me My God shatta bound me he saw this coming No matter what them say I do man I'm still Barry Me no fit change for ah nothing and nobody See you can not stop the album oh ooh Sha ti gbo npa Barry My music set you in the mood wey be like magic Inna your heart and your soul me I let your see oh ohh See Dem wan dey whine dem wan dey whine (Dem wan dey whine dem wan dey whine) Dem wan dey whine dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine) They dey whine dem wan dey whine (Dem wan dey whine) Dem wan dey whine dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine) Whine, dem wan dey whine (Dem wan dey whine, dem wan dey whine) Dem wan dey whine dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine) They dey whine dem wan dey whine (Dem wan dey whine) Dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine my God) Igba ti mon jeun l'alai l'eran Eni kankan o ri mi eni kankan o ran mi K'esora yin di Acura-'Cura K'esora yin di shark oba eja O-ounje yin m'aye ounje yin m'aye Only fit God fit make me smile And if He notice the even the man wey dey Benjamis sef no dey smile When I do the damage I fix what I need to fix oh please Don't come here acting like you're there for me Jehovah show me clearly Daddy fights for me Oh-oh, my daddy that I song is the best for me If you look down on me, you go see expensive kicks (Oh geez) See Dem wan dey whine dem wan dey whine (Dem wan dey whine dem wan dey whine) Dem wan dey whine dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine) They dey whine dem wan dey whine (Dem wan dey whine) Dem wan dey whine dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine) Whine dem wan dey whine (Dem wan dey whine dem wan dey whine) Dem wan dey whine dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine) They dey whine dem wan dey whine (Dem wan dey whine) Dem wan dey whine my God (Dem wan dey whine my God) Igba ti mon jeun l'alai l'eran Eni kankan o ri mi eni kankan o ran mi K'esora yin di Acura-'Cura K'esora yin di shark oba eja O ounje yin m'aye ounje yin m'aye Eru (Focus)
Sanatçı: Barry Jhay
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:16
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Barry Jhay hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı