barsky lifestyle şarkı sözleri

So early morning dem dey call me for business Na money matter been dey ginger me from onset Been a long time I been dey street for ten years If na wetin go cause yawa you dey find me I go japa My niggahs from day one know say me no like wahala Everyday I dey call on baba e be ma life saver Many things don happen, you no go believe if I dey tell you You don't even have a clue some kind tins wey I no fit do Oya make I tell you some things wey dey happen for street Them go sweep you off your feet if you no get street OT Na why some nigg*s dey call me OG And there's one lifestyle I'm already used to (I'm already used to nah nah) Make money chop good life I no Dey find trouble (I no Dey find trouble yeh yeh) Cus ariwo ko ni music I just wanna feel cool If I say I'm grateful it's understatement for me (Understatement for me yehh) Cus many jam agbako on their way to succeed (On their way to success yeahh) RIP to the lost souls God forgive all their sins Getting rich is the goal I no Dey do dirty parol I stand fit on my toes Steady working ki lo kan boss Me I sit on a throne Me I be one man mopol Obstacles frenemies too plenty for my way From gras to grace almighty carry me trabaye No time for two much talk No time to shalaye Oluwa ti mo gb'o kan le Lo ma bami she Baba loke many things don sup I still dey pray make e work Steady going nonstop I dey my lane having fun Very soon we go ball We no go stop till we get to the top (Till we get to the top) And there's one lifestyle I'm already used to Make money chop good life I no Dey find trouble Cus ariwo ko ni music I just wanna feel cool If I say I'm grateful it's understatement for me Cus many jam agbako on their way to succeed RIP to the lost souls God forgive all their sins Getting rich is the goal I no Dey do dirty parol I stand fit on my toes Steady working ki lo kan boss Me I sit on a throne Me I be one man mopol Obstacles frenemies too plenty for my way From gras to grace almighty carry me trabaye No time for two much talk No time to shalaye
Sanatçı: Barsky
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:14
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Barsky hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı