barzini aisha şarkı sözleri

My baby softly dey whyne your waist Make you take am easy sey time no dey I want to lowoju Dangote So my baby we go shokoloko bambose I sey I waka everywhere, everywhere in Africa I never see another woman wey dey do me like Aisha I sey I waka everywhere, everywhere in Africa I never see another woman wey dey do me like Aisha I love the way you smile like bugs bunny Come take a hug honey I’ll make you mine I don’t care if e go cost money My sugar rush bunny I’m loving us maami I know you’ll laugh even though the joke is not funny She no dey form for me Ready to die for me Switch place anytime the reaper come for me Ready to kill for me That’s how she feel for me And if I need a prayer she will go to mosque for me I’m all yours anytime you want to take photo Because of you I feel lucky I should play lotto You bring the vibe maami no need to fake mojo Your body strings baby I could do a great solo I’m all yours anytime you want to take photo Because of you I feel lucky I should play lotto You bring the vibe maami no need to fake mojo Your body strings baby I could do a great solo I'm like Ah e ah e Aisha na Feel the spark kamar ashana You is like a work of art a new genre Round town for your matter like a shoe shiner Bless the day da an kirkiro ki It’s no longer news ai kin sani ina son ki Let’s set that p on a lowkey Love the way kina girgiza kwankwason ki Kinda hard for me to depict her Always covered head to toe but I still pick her Something about her eyes when it flickers Took a few peeks then I got the big picture Ni da ke we exclusive Shoot my shot no excuses I could be your King in the North kamar Sanusi But the more I try the more she becomes elusive
Sanatçı: Barzini
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:32
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Barzini hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı