barzini in spirit şarkı sözleri

All the girls dem be popo I be kocho with the popo The girl wan the dodo See me now for her tv now she want to take a photo Money in the bank cos she know sey I be doro Doro for igboro A man dawa rodo Smoking inna the air wey dey fine like yogo She lakasa the boy every time bad man won sly Cos she knows I no dey mix like yogo Man dem eye still red like zobo Man dem eye still red like zobo She lakasa the boy every time bad man won sly Cos she knows I no dey mix like yogo I’m sick in that floor and they calling that nurse I dem be sorry in the us And the people are seeing I no chop that must But Oluwa the god are you feeling my pores And jesu kristi he dey carry my cross I dey beg holy spirit to fall upon us All of us like this All of us like this See as am starting the show like the show master Everyday chilling amma know baba Everyday chilling amma know baba Come chill with me if you know my side See as I’m starting as the show master Everyday chilling on my know baba Everyday chilling on my know baba Come chill with me if you know my side As I dey see you for the corner You dey see me for the corner All the people in the club are singing corner Turner Won’t you be my baby mama Pose your body behind me like marijuana Give me love oh pana Me I speak in Spanish taprisado pana Me like the way your buddy turn around like dama What goes around comes around Do me jeje baby jeje The last time I see I run for inside keke You smoke that hook she dey sip that shepe She dey worry dem like a tete A tete a tete Do me jeje Baby jeje The last time I see I run for inside keke You smoke that hook she dey sip that shepe She dey worry dem like a tete A tete a tete Shey you no know Shey you no know Mars and barzini we killing the flow If you no like am abeg dey go Me I no send cos I get the ego Shey you no know Shey you no know Mars and barzini we killing the flow If you no like am abeg dey go Me I no send cos I get the ego Ibiri o Ibiri kambiri Ibiri kambiri Ibiri o Ibiri kambiri Ibiri kambiri Bad man me I gat the bar No go make a bad man won shiver From eko to zanziba See the boys who surpass the bar See the boys who surpass the bar Bad man me I gat the bar No go make a bad man won shiver From eko to zanziba See the boys who surpass the bar See the boys who surpass the bar Cos I’m a boiling gee Boiling gee All the people calling me Mr money calling me Make I call callings gee Make I call callings gee Cos I’m a boiling gee Boiling gee I swear the people calling me Mr money calling me Make I call callings gee Make I call callings gee They say hip pop is dead Are you the one that killed hip pop Are you the one that killed hip pop Are you the one that killed hip pop They say hip pop is dead Are you the one that killed hip pop Are you the one that killed hip pop Are you the one that killed hip pop Ibiri o Ibiri kambiri Ibiri kambiri Ibiri o Ibiri kambiri Ibiri kambiri Ibiri o Ibiri kambiri Ibiri kambiri Ibiri o Ibiri kambiri Ibiri kambiri
Sanatçı: Barzini
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:02
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Barzini hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı