base10 star general ma vibe şarkı sözleri
Shawty can you catch ma vibe
Shawty can you catch ma vibe
Again again o
Shawty can you feel the vibe
Shawty can you feel the vibe
Shawty gat a body
Wey fit wound person
Na thing wey she cary
Wey won kill person
Ye ye
Put it back on keys
Baby sun mo mi
Baby cooperate o
Make i teach you lesson
Shey na dance
Wey you wan dance o
Abi na shayo
You wan drink o
Na my gbedu
Dem wan dance to o
As them dey dance anyhow to this vibe o
Oh no
Shawty can you catch ma vibe
Shawty can you catch ma vibe
Again again o
Shawty can you feel the vibe
Shawty can you feel the vibe
Ye aaai
Shawty can you catch ma vibe
Shawty can you catch ma vibe
Again again o
Shawty can you feel the vibe
Shawty can you feel the vibe
Ye ai
She tell me say
She gat a boyfriend o
And i tell her say
I need a girlfriend o
If you play your cards
And i play my cards well o
Shoye
That one na the orijo
Omo to shan let that booty go
Shey na dance
Wey you wan dance o
Abi na shayo
You wan drink o
Na my gbedu
Dem wan dance to o
As them dey dance anyhow to this vibe o
Oh no
Shawty can you catch ma vibe
Shawty can you catch ma vibe
Again again o
Shawty can you feel the vibe
Shawty can you feel the vibe
Ye aaai
Shawty can you catch ma vibe
Shawty can you catch ma vibe
Again again o
Shawty can you feel the vibe
Shawty can you feel the vibe
Ye ai
Shawty gat a body wey fit kill person o
Shawty gat a body wey won wound person o
Shawty gat a body wey fit kill person o
Shawty can you catch ma vibe
Shawty can you catch ma vibe
Oh no no no no
Shawty can you feel the vibe
Shawty can you feel the vibe
Ye aaai

