bawa ala overdose şarkı sözleri
So many things don sup on the road
but Oluwa Dey guide me go
You Dey give me cover
Give me things wey make I overload
Overload you give Me overload
Blessings and I overdose
I no do am on my own
Oluwa Dey guide me go
I never walk alone
Dem try dem no fit touch me cloth
I Dey run I’m steady on my toes
So many friends don fall
Some don turn to foes
Some don overdoes
Overload you give Me overload
Blessings and I overdose
I no do am on my own
Oluwa Dey guide me go
I never walk alone
Dem try dem no fit touch me cloth
I Dey run I’m steady on my toes
So many friends don fall
Some don turn to foes
Some don overdoes
When everything been scatter
so many people japa
I nearly fall for gutter
My head for scatter, but
Back to sender
Na baba God dey run am
Omo you know the matter
Na why I no dey bother
Obula child’s oh oburuom
Do you know say
Many men smiling in your face
They be scheming at your back
If money no Dey,
Them go coner-side you
Say nobody send you
That’s why I dey thank you my lord
Oh my God
For giving me all that I ever asked for
So many things don sup on the road
but Oluwa Dey guide me go
You Dey give me cover
Give me things wey make I overload
Overload you give Me overload
Blessings and I overdose
I no do am on my own
Oluwa Dey guide me go
I never walk alone
Dem try dem no fit touch me cloth
I Dey run I’m steady on my toes
So many friends don fall
Some don turn to foes
Some don overdoes
Overload you give Me overload
Blessings and I overdose
I no do am on my own
Oluwa Dey guide me go
I never walk alone
Dem try dem no fit touch me cloth
I Dey run I’m steady on my toes
So many friends don fall
Some don turn to foes
Some don overdoes

