bayziq ganja şarkı sözleri
You sabi Ganja Ganja Ganja Ganja Ganja
Omo sho sha leh faa
Shey oleeh muu oo
You sabi Ganja Ganja Ganja Ganja Ganja
Omo sho sha leh faa
Shey oleeh muu oo
Sho sha leh faa (Hanhanhan o)
Make e no go scatter your head o
Make e no burst your brian o
Make you no go lose FOCUS
You sabi Ganja Ganja Ganja Ganja Ganja
Omo sho sha leh faa
Shey oleeh muu oo
One man food is another man poison
No go die young make you pity your mummy
No go put your parents for everlasting sadness
Wey anybody no fit to console them
Watimagbo!
Pe Dewale ta ile otun ta motor
O fii ra banku
Watima baaa
SayNoToDrugs ooo
Make you no go lose focus ooo
You sabi Ganja Ganja Ganja Ganja Ganja
Omo sho sha leh faa
Shey oleeh muu oo
You sabi Ganja Ganja Ganja Ganja Ganja
Omo sho sha leh faa
Shey oleeh muu oo
Sho sha leh faa (Hanhanhan o)
Make e no go scatter your head o
Make e no burst your brian o
Make you no go lose FOCUS
You sabi Ganja Ganja Ganja Ganja Ganja
Omo sho sha leh faa
Shey oleeh muu oo
Sebi you sabi Ganja Ganja Ganja Ganja Ganja
Omo sho sha leh faa
Shey oleeh muu oo (SayNoToDrugs)
You sabi Ganja Ganja Ganja Ganja Ganja
(Damipada)
Omo sho sha leh faa
Shey oleeh muu oo
(Person Dey run mad oo)
My mommy must not know say moma sh…
Wo leh muu ooo

