b&c hola şarkı sözleri

One two Buckle your shoe tight ooh Three four No dey dull my style ooh Five six Be my 5&6 I can not say where 7 is But na 7 stars ahead ooh Oh no yeah Be my shawty be my sugar pie Oh wey oh wey Malaysia dubai cairo we go fly Oh wey oh wey And every body busy getting high No woman no cry Bob Marley no dey lie Let them shout ooh Anytime they see we passing by Yeah Shout ooh Holla holla holla at dem boys Holla holla holla Anytime they see we passing by Dem shout ooh Holla holla holla at dem boys ooh One two Where is my chick Three four 5&6 If you come and be my chick I'll make you rich And I take you round the world I'll make you be my queen Holla holla holla Holla holla holla Na so dem dey shout When dem see me pass Even sir don west and god gift Don dey bless me pass Ah ahh hey Ele imo moo oh Chinaeke'm hey! Ele imo moo oh Nukwameh Ama ime uru oh Ama ime uru oh Ama ime uru oh Let them shout ooh Anytime they see we passing by Yeah shout ooh Holla holla holla at dem boys Holla holla holla Anytime they see we passing by Dem shout ooh Holla holla holla at dem boys ooh No be say na jaz oh But na grace From the almighty Manu chi mu so You know No be say na jaz oh eh But na grace oh From the almighty Oh nor nor nor! Let them shout ooh Anytime they see we passing by Yeah shout ooh Holla holla holla at dem boys Holla holla holla Anytime they see we passing by Dem shout ooh Holla holla holla at dem boys ooh I be singer not a dancer For your case i turn to bouncer Falake give me love none stop Love none stop oh yeah Hey oh na na na
Sanatçı: B&C
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:27
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
B&C hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı