beanie soulja 1 am in lagos (freestyle) şarkı sözleri

Beanie soulja el chapo killy killy Oya burst down oya burst down Make we get down make we get together Make we party all night long And we no send oooooooh Oya get down oya get down Pass the henny or the jayz eh I be working for days And the enemies want to calculate Them go calculate calculate calculate but e no go add up Them go circulate circulate circulate but my David go higher I'm going I'm going I'm going They wandering wandering round the town Won wami They be steady steady steady scheming on me boy I'm going I'm going eh I don lauch like parachute hey I don go like Jet li hey I go get dem girls Anybody wey test me go see Oya calm down calm down No time for the enemies hey Stevie wonder i dey wonder Wetin send dem i no send dem Shey you know dem shey you know dem Oya tell them lagos boy like to Get it get it get it get it fast Get it get it get it get it fast I no send dem dem dey beef me I dey go far hey Man we so subliminal like the suuuub Submarine ah Gang too wavy like the navy seal Dem wonder how we dey do am No be pills hey Never met a millionaire pill popper So when you see me here I'm balling I'm getting all the fast j's hey Opo oh oh opopopopo Oya tell dem haters make swerve to the left Beanie soulja bad bad from the block And I'm getting all the chicks wey i like And I'm steady sliding sliding through the deals hey I be getting it fast Six figures on the table when i put my fingers innit Tell dem make dem go back Beanie soulja really bad from the block I'm project baby getting fast getting fast getting fast All i know is getting it Oh oh oooooooooh ohhhh ah Oh oh oooooooooh ohhhh ah Oh oh oooooooooh ohhhh Oya pass me the j's make i blaze up Pass me the henny make i link up My guys don dey para don getit And we swerving swerving swerving through the city Ahhhhhhhhhhhhh opoju gan
Sanatçı: Beanie Soulja
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:40
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Beanie Soulja hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı