beastboii yolo şarkı sözleri

Eeyy Boiibeast ti wolede The magic city music baby It's one life so enjoy No go regret am oshe It's one time you fit die Say me no fear no man shogbo You know say life na yolo Nobody knows tomorrow Reason why I dey steady Blow with my jambo trombone Sit down make you feel the vibe This life no get part two Show them haters what they don't like Live life as you want it oo Sit down make you feel the vibe This life no get part two Show them haters what they don't like Live life as you want it oo Yolo yolo yolo yolo yolo oo You no say life na yolo yolo yolo yolo oo Don't mind wetin them dey talk Yolo yolo yolo yolo yolo oo You no say life na yolo yolo yolo Hennessy for table, me dey I available Any location you get, we turn up up Pull with the girls them, we go tanana I know you feeling my gbedu, whine slow Many days way I no even sleep Making sure say the gbedu go dey sweet Something wey dey sick I Make them dey jolly and dey sing Sit down make you feel the vibe This life no get part two Show them haters what they don't like Live life as you want it oo Sit down make you feel the vibe This life no get part two Show them haters what they don't like Live life as you want it oo Yolo yolo yolo yolo yolo oo You no say life na yolo yolo yolo yolo Don't mind wetin them dey talk Yolo yolo yolo yolo yolo oo You no say life na yolo yolo yolo oo It is one Life so enjoy No go regret am Yolo yolo yolo yolo Nobody knows tomorrow You no say life na yolo yolo yolo Live life as you want it oo
Sanatçı: Beastboii
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:52
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Beastboii hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı