beat vampire tonyt şarkı sözleri

Intro chba chba chba Craze! Oh yeah! No Iyoodidiyoodidiyoo yeah yeah clright yeah First verse See the way you whine am oh Make your man de wan kolo I go fit to sell my Cocoa Make we go Fernando-po The way you shake it shake it oh Wo ma me feeli down de low I go fit to spend my money Make we go obodo oyibo Pre chorus So give me you your love oh Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛo Baby just me and you Tonyt See your mama go call oh Papa go call oh But baby me I no go mind Cos its me and you Tonyt Chorus caaaaaaaaaaah (Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛo) Baby just me and you Tonyt (Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛo yeah) caaaaaaaaaaah (Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛo) Baby just me and you Tonyt Second verse Tonyt Baby is the night I'll put my cell off, no disturbance I just want to treat you right Oh my! This feeling is so nice I'll share my heart and soul with you so baby make we just dey go Pre chorus So give me you your love oh Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛo Baby just me and you Tonyt See your mama go call oh Papa go call oh But baby me I no go mind Cos its me and you Tonyt Chorus caaaaaaaaaaah (Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛo) Baby just me and you Tonyt (Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛo yeah) caaaaaaaaaaah (Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛo) Baby just me and you Tonyt Bridge Baby come and hold me tight Make we turn of all the lights Make we jolly Make we go till the early morning So come dance to the tune I know you feeling the groove Girl I'll put you in the mood Chorus Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛo! caaaaaaaaaaah (oh! Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛo) Baby just me and you Tonyt Hwɛ Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛo caaaaaaaaaaah (Ɔdɔ ayɛ wo dɛo ) Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛo Baby just me and you Tonyt Outro Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛo !. (Ɔdɔ ayɛ wo dɛo 3x) caaaaaaaaaaah eh Mɛma ɔdɔ ayɛ wo dɛo Baby just me and you Tonyt Iyoodidiyoodidiyoo (Ɔdɔ ayɛ wo dɛo 3x) caaaaaaaaaaah Yeah! Krymi Baby just me and you Tonyt International lover boy! (Ɔdɔ ayɛ wo dɛo 3x)
Sanatçı: Beat Vampire
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:10
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Beat Vampire hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı