Beat$byladi

Greenlight (feat. ZIK, Droxx & Niq-El Angelo)

beat$byladi greenlight (feat. zik, droxx & niq-el angelo) şarkı sözleri

Bend down select your body, I no go fit to waste this chance I go throw away my money, right now you go chop advance Yeah, Oluwa sef go forbid say I Jonze so I stand my ground Early momo I pray and I face my front what's new on my grind Yeah, bend down select your body, I no go fit to waste this chance I go throw away my money, right now you go chop advance Yeah, Oluwa sef go forbid say I Jonze so I stand my ground Early momo I pray and I face my front what's new on my grind Yeah she give me greenlight with her body wey dey break glass o Sharpally I take pass o, you know me I no fit waste time, waste time o Yeah she give me greenlight with her body wey dey break glass o Sharpally I take pass o, you know me I no fit waste time, waste time o She give me greenlight with her body wey dey break glass o Sharpally I take pass o, you know me I no fit waste time, waste time o Yeah she give me greenlight with her body wey dey break glass o Sharpally I take pass, you know me I no fit waste time, waste time o Yeah Greenlight, no brake light Cause at the same time them go hate I So I keep moving Through all the fake smile In this life my brother like na jail time Shawty get crazy, head game wavy Nooo Nobody but to face me Past life fading Tomorrow too sure Ogbeni so don't keep me waiting Bend down select your body, I no go fit to waste this chance I go throw away my money, right now you go chop advance Yeah, Oluwa sef go forbid say I Jonze so I stand my ground Early momo I pray and I face my front what's new on my grind Baby take a look at what you done to me Roll another j I'm boutta put these problems under me I be Sipping on that hennessy no drinking with the enemy She don't want no frenemies she telling me I make her feel nice shawty gimme green light 120 on the M-way I don't see no brakelights She looking luscious she don't want no doofus Hands on her body and she calling me confucious Shout outs to my nigga ladi cooking up the heat Her body to my body i can feel the body heat She gimme love original she gimme quality She like the way i rock her body shit is looking is deep Aye Baby take a look at what you done to me Don't you wanna gimme that ginger Aye Gimme that sugar Yeah she give me greenlight with her body wey dey break glass o Sharpally I take pass o, you know me I no fit waste time, waste time o Yeah she give me greenlight with her body wey dey break glass o Sharpally I take pass o, you know me I no fit waste time, waste time o She give me greenlight with her body wey dey break glass o Sharpally I take pass o, you know me I no fit waste time, waste time o Yeah she give me greenlight with her body wey dey break glass o Sharpally I take pass, you know me I no fit waste time, waste time o Bend down select your body, I no go fit to waste this chance I go throw away my money, right now you go chop advance Yeah, Oluwa sef go forbid say I Jonze so I stand my ground Early momo I pray and I face my front what's new on my grind
Sanatçı: Beat$byladi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:08
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Beat$byladi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı