beatbyleo somebody (feat. pac & kazzmo) şarkı sözleri

Bye bye vibe killer Loosing my inner Bring my inhaler Call me my dealer Wetin you do no funny I give you gist from night till morning Now why this love dey give me seizure You can't be giving what's mine to caesar Dada re dada I get girl but love no dey come my way Oh Susana tell me what I do Your love dey street my brain Me self I be somebody pikin Somebody lover Somebody brother Somebody Somebody Wey somebody Dey lookup too Me I be somebody pikin Somebody lover Somebody brother Me i be Somebody pikin Somebody lover Me i can't shout I no like when u tell me say I no Dey do the things wey ur friends them like to talk about Girl ur body Be thing wey they make me grind all day Me I can't shout Girl I won't let down Girl I know Your body boggie down Go down Me I can show you around Easy easy Baby Girl !!! I know you come from the block Been so far that you heard of the love So many times that you hurt Me Enough Girl and I know you Dey tell me you love me I know you come from the block Been so far that you heard of the love So many times that you hurt Me Enough Girl and I know you Dey tell me you love me Me self I be somebody pikin Somebody lover Somebody brother Somebody Somebody Wey somebody Dey lookup too Me I be somebody pikin Somebody lover Somebody brother Me i be Somebody pikin Somebody pikin
Sanatçı: Beatbyleo
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:57
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Beatbyleo hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı