beatsbymayor jo şarkı sözleri

Jesus my brain won blow Gbesoke, more, one more one more Maxy In a day Funwonje In a day In a day, how many milli I spend in a day How many cars I buy in a day How many countries wey me I Dey travel enter I Dey fvk shit up in a day In a day In a day In a day Uh, on your mark set let's get down This your dance me I be learner o From the back to side to the center o To the center o To the center o Funwonje gbe mi debe Oluwa lo ni label Maxy don knack the koko When I jump on the flow, it's a vibe and you know Oya beere kojo Omotena oya beere kojo All my baby Oya beere kojo All my baby Oya beere kojo oh ahh Beere kojo Omotena Oya beere kojo Sunmo baby Oya beere kojo Omotena Oya beere kojo oh ahh We getting international, international baby I'm a superstar Everybody get to know the "who" we are Dem don dey pay to watch us like a movie in the cinema Funwonje Funwon ni jo Maxy daddy, billion dollar Mole binu tewo See as we dey knack beat like Mojo Moti shayo Moti manyan Moti wa on slow mo In a day, I make plenty money In a day Buy you anything you want in a day Make your friends dey shout kilode? Kilode? Uh, on your mark set let's get down This your dance me I be learner o From the back to side to the center o To the center o To the center o Funwonje gbe mi debe Oluwa lo ni label Maxy don knack the koko When I jump on the flow, it's a vibe and you know Oya beere kojo Omotena oya beere kojo All my baby Oya beere kojo All my baby Oya beere kojo oh ahh Beere kojo Omotena Oya beere kojo Sunmo baby Oya beere kojo Omotena Oya beere kojo oh ahh
Sanatçı: BeatsbyMayor
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:15
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
BeatsbyMayor hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı