beatz by eman life (feat. jamo pyper) şarkı sözleri

Oh lord oo, yeh Yah! See this one life wey i come Hustle for the money 24/7 Where there I go come another one,emi o mo Iyen wa lo wo olohun I used to think it everytime yeeh! I sitting dey think it everytime Na the same way them born aluko dangote naso dem born you too Na the same them born mike adenuja naso dem born you too No Dey use poor man mentality if you get money you don’t use juju No forget if you no get money make you hide your face make you di ojuju If they won call 5 richest man in the world eeeh make dem call me too This life whey I come This life whey I come I no won stress eh Money na most eh Money na most I gat to get it e This life whey I come This life whey I come I no won stress Money na most eh Money na most I gat to get it Yeeeeh e yeh Na beg... Na beg I Dey beg baba God Orimi sa nu mi, Eleda mi maje se eru egbemi Orimi sa nu mi, Eleda mi maje se eru egbemi Ehh laye ti mowa,maje se eru egbemi Where we dey go no far again Where we Dey go no far again Na where we Dey branch too plenty ooo Na where we Dey branch too plenty ooo Everyday no fit Dey sweet like sugarcane Some days go bitter and some days go sweet Ta ba no omo kekere to sokun fun ni biscuit yeeeh yeeeh... a tun fun ni biscuit o Yeeeh Yeeeh e hun see yeeh yeeh yeeh... ma se fi Ojo aro e sere o, yeeh Ma se fi Ojo aro e sere igba olo bi orere o... igba olo bi orere oo, yeh... Ma se fi ojo aro sere ooo yeh yeh e, fi ojo aro E sere igba olo bi orere ooo, igba olo bi orere o This life whey I come yeh This life whey I come I no won stress eh Money na most eh Money na most I gat to get it ooo This life whey I come This life whey I come I no won stress Money na most eh Money na most I gat to get it Na beg,na beg I Dey beg baba God Orimi sanu mi, eleda mi maje seru egbemi Orimi sanu mi, eleda mi maje seru egbemi Laye ti mowa oo, maje seru egbemi
Sanatçı: Beatz by Eman
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:31
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Beatz by Eman hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı