bebe amaka şarkı sözleri

Ye ye ye ye Heeeyyy! Amaka come be my shoulder(shoulder) Come rock this body total(total) You dey give me high pressure I no fit stop this lecture Amaka eh Amaka eh, Amaka wan chop me eh Amaka eh Amaka eh, Amaka no dey leave eh Amaka eh Amaka eh, Amaka wan chop me eh Amaka eh Amaka eh, Amaka no dey leave eh Omoge come rub me, you dey chop all my body Wetin I do oh! Me, i no know, Amaka you good oh Amaka you bad oh, eh! Amaka you hard oh, eh My body stand oh, Amaka you gimme gimme dirty whyne oh Amaka you bad Amaka you bad, Amaka you carry carry carry for behind Amaka you bad Amaka you whyne, Amaka you gimme gimme gimme from behind eh, eh! Amaka you bad oh(hey hey) Amaka you bad oh(oh oh) You dey gimme dotty dotty whyne oh(dotty…) me I like the way you dey turn oh, eh Amaka you bad oh(uh!) Amaka eh You dey touch my mind oh(uh!) Amaka eh Amaka you bad oh(hey!) Amaka eh She dey touch my mind oh, Amaka eh Amaka eh Amaka eh Amaka eh(Amaka eh) Amaka eh Amaka eh Amaka eh(Amaka eh) For the party wey we dey so(Dey so!) She dey chop me like cake oh(Cake oh!) Shey dey give me all the taste oh(hey) Amaka you dey whyne, you dey whyne for the waist oh(Amaka) How you take do am, me I no know(Amaka) how you take do am, me I no know(Amaka) Wetin you gimme chop me I no know, Amaka you gimme you gimme you gimme steady show oh Amaka you bad oh(hey hey) Amaka you bad oh(oh oh) You dey gimme dotty dotty whyne oh(dotty…) me I like the way you dey turn oh, eh Amaka you bad oh(uh!) Amaka eh You dey touch my mind oh(uh!) Amaka eh Amaka you bad oh(hey!) Amaka eh She dey touch my mind oh, Amaka eh Amaka eh Amaka eh Amaka eh(Amaka eh) Amaka eh Amaka eh Amaka eh(Amaka eh)
Sanatçı: Bebe
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:44
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Bebe hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı