b'z everyday [album] şarkı sözleri

Hmm hmmhmm hmm hmm hmm ahhhh Story ooh story I wan tell you a story it happen somewhere where I know Three friends dey for village dem wan find city go Dem wan go find better life somewhere way green grass dey grow Where dem go fit blow Monkey na workaholic sit down look na the dog name But baboon wey be dem brother him mouth sweet pass sugarcane The same thing wey you tell them na him make monkey dey slave And dere the dog complain hmm hmm hmm Everyday for the thief One day for the owner of the house E fit take time but one day one day monkey go go market Sit down looku dey there as baboon dey run the town Ahhhh ahhh Plenty years join together sit down look dey the same place Monkey work till retire e no get leave e no get pay Baboon dey just dey flenjor throw banana e throw dem bone But e dey chop alone chai! that's not fair Everyday for the thief One day for the owner of the house E fit take time but one day one day monkey go go market Sit down looku dey there as baboon dey run the town Ahhhh ahhh E dey run the town ooh Ahhhh ahhh hmm hmm E dey run the town ooh Nshk see everyday for the thief But one day for the owner of the house E fit take time but one day one day monkey go go market We go dey sit down look for tv as baboon dey run the town oh oh oh Everyday for the thief everyday everyday One day for the owner of the house E fit take time but one day one day monkey go go market e dey sit down looku oo Sit down look for tv as baboon dey run the town Oh oh oh oh oh oh oh Everyday for the thief for the thief oh oh oh One day for the owner of the house E fit take time my brother my sister e go go market Sit down look for tv Yeah eh eh sit down look for tv hmm hmm Sit down look for tv as baboon dey run the town
Sanatçı: B'z
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 4:25
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
B'z hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı