c dorph ayo şarkı sözleri
AYO (Joy)
Asese Ayo lojazi
As you dey make that money make you spent am ooh ooh
Asese Ayo lojazi
Shey you no say that problem no dey finish oh
Man
Love the way you roll like that
Money make me loose control
I don't know what to do
E dey make me loose control
That drive me crazy
And make me lazy
Money be my panadol
If you want flex life no come and dull
Me flexing no get caution
I'm flexing on da motion
Na Wetin to make kerefish to bend
Omo Na one kind condition
You got the options
I got no choice
The only thing wey dey make man dey vex
Omo Omo na no joy
Shey you want ball
And you get money
dey there dey dull
No dey dull me
Am one top
Shey you know say
I'm on top
Surulere shitta
We thank God we dey chop life
Thank God we dey Chop life
From Lagos to Abuja