c. ehi fast lane şarkı sözleri

I'm living life in the fast lane Cannot complain Make I Dey, Dey, Dey Dey Zobo leaf ati champagne Pelu fast cars Girls with fat ass Wanna chop e the boy But na me wey go chop pass Last last if e cast We go jump and pass Girls on demon time We dey cast and bind Money for my hand Make I Dey on guard On guard o See this life On God, on God o I just Dey my I just Dey my lane Me I no Dey play Oh in this life Oh boy, oh boy eh I hustle for my pay Me I no Dey shame Make blessings come my way Halle!!!! Ah ah ah Life in the fast lane People mad but I stay sane No le le le Ah ah ah Life in the fast lane Them say no pain no gain But God Dey Dey Dey I had to switch up my vibe But if I tell you wetin Dey my mind (Omo e go heavy, what I carry, what my eyes see, for the money -omo make I just lock up) The streets are cold Can't keep warm Ain't no one left To show some love Na why I jay Then pray to God (Conversations with the most High) See this life On God, on God o o I just Dey my I just Dey my lane Me I no Dey play Oh in this life Oh boy, oh boy eh I hustle for my pay Me I no Dey shame Make blessings come my way Halle!!!! Ah ah ah Life in the fast lane People mad but I stay sane No le le le Ah ah ah Life in the fast lane Them say no pain no gain But God Dey Dey Dey
Sanatçı: C. Ehi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:17
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
C. Ehi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı