C Extreme şarkı sözleri

Shola... If i give you my heart Shey you no go run come dey talk say you far away Hadiza sabi cook but she no been dey when the boy don dey para Cynthia just dey rush me I no go know wetin do am for body o o o Shey na money o o o And you know say Too many girls wey dem fine Too many girls wey dey pray make i sign Too many girls wey dem cry Too many girls wey i get pon the line Too many envy you But dem no deserve all the things that i got you So many plans for you but it don't mean nothing if you Hold my hand And show me all your miracles tonight I'll take you out and make you feel alright Make you feel alright Just you an i Living in the paradise Yeah we living in a palace now Hold my hand And show me all your miracles tonight I'll take you out and make you feel alright Make you feel alright Just you an i Living in the paradise Yeah we living in a palace now Living in a palace now Yah we living in a palace now Just you and i Just you and i Yeah we living in a paradise She loco Shile coco She compass the boy with her sweet toto And this time she fit take charge She enter my side Beeni jeje Too many envy you but dem no deserve all the things that i got you So many plans for you but it don't mean nothing yeah Don't mean nothing yeah She loco Shile coco She compass the boy with her sweet toto And this time she fit take charge She enter my side Beeni jeje Too many envy you but dem no deserve all the things that i got you So many plans for you but it don't mean nothing yeah Don't mean nothing yeah Hold my hand And show me all your miracles tonight I'll take you out and make you feel alright Make you feel alright Just you an i Living in the paradise Yeah we living in a palace now Hold my hand And show me all your miracles tonight I'll take you out and make you feel alright Make you feel alright Just you an i Living in the paradise Yeah we living in a palace now Living in a palace now Yah we living in a palace now Just you and i Just you and i Yeah we living in a paradise
Sanatçı: C Extreme
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:25
Toplam: 8 Kayıtlı şarkı
C Extreme hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı