C Flex şarkı sözleri

When will this hypocrisy stop When will this hypocrisy stop My country is a flop Shey make I talk or make I stop Oooh When will this hypocrisy stop When will this hypocrisy stop My country is a flop Shey make I talk or make I stop Oooh Men I smell hypocrisy Religious mob dem are crazy Causing problems in the city In a country what a pity In a country what a pity Same country where our leaders they are stealing Looting our money, cheating us without pity Don't even get me started on our clergy Deceiving the masses na em be their hobby I smell hullabaloo Why man pikin dey behave like malu Hardened criminals dem dey go dey salute If you take the lord's name in vain, dem go shoot Go shoot I smell hullabaloo Why man pikin dey behave like malu Hardened criminals dem dey go dey salute If you take the lord's name in vain, dem go shoot When will this hypocrisy stop When will this hypocrisy stop My country is a flop Shey make I talk or make I stop Oooh When will this hypocrisy stop When will this hypocrisy stop My country is a flop (Is a flop) Shey make I talk or make I stop Oooh The country's so hard, the government's so bad There's hypocrisy, tribalism, yeyeism Yeah They don't wanna see us grow If this shit can't work together We should try another way Everyday killing everywhere Everybody make dem dey their dey Let me go Water and fire no fit go together Khaki know em way em no be leather Ogbanje to one side, herbalist to one side, witchcraft to one side No more lies, no more lies Let Africa stay strong, let Nigeria stay strong If e no go be, make e no be Eeeh When will this hypocrisy stop When will this hypocrisy stop My country is a flop Shey make I talk or make I stop Oooh When will this hypocrisy stop When will this hypocrisy stop My country is a flop Shey make I talk or make I stop Oooh
Sanatçı: C Flex
Müzik Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: -
Toplam: 5 Kayıtlı şarkı
C Flex hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı

Sanatçı Görseli Yok