c-mart far from home şarkı sözleri
My mama ask me sey
“Son how you dey”
I say I dey ok
Even when I no dey ok
I’m sorry mom I lied
Things sometimes gets so hard
But don’t you worry
Don’t you worry mama ah ah
But I gats to fight my fight
Fight for my right
So don’t you worry
Don’t you worry mama ah ah
I dey with you (I dey with you)
Even though I’m far from home
Uh uh uh uuhh uhh uhh
Uhh uuh uhh uhh uhh
Uhh uhh uhh
Even though I’m far from home
Uh uh uh uuhh uhh uhh
I dey with you (I dey with you)
Even though I’m far from home
Kilon tun so Kilon tun so
Ko kan mii
Always all about my money
Mo prayerful gan
Even when I no pray
I know my mama steady praying for me
Kini won wi
Kini won so
Ko kan mii
Always all about my money
Mo prayerful gan
Even when I no pray
I know my mama steady praying for me
Dem wan dey gum body gum body gum body me, gum body gum body gum body me won fe totori totori totori mi won fe kolobi mi
wooon
I dey with you (I dey with you)
I dey with you (I dey with you)
Even though I’m far from home
Uh uh uh uuhh uhh uhh
Uhh uuh uhh uhh uhh
Uhh uhh uhh
Even though I’m far from home
Uh uh uh uuhh uhh uhh
I dey with you (I dey with you)
Even though I’m far from home