c natty sharpen up şarkı sözleri

Shabalistica  Everyday man go dey look for money The government no dey send nobody  If you try talk dem go change am for you  Their democracy Na to send army for you  Ye ye ye e dey pain my body  Dem make my people fear living in agony  If you try talk dem go change am for you, change am for you Dem go change am for you  Ye eh  Time don come oh  Wey be say we gats to sharpen up  Too many times wey we jabo  This Na the time for gbas gbos  Omoh the Time don come oh Wey be say we gats to sharpen up  Too many times wey we jabo  This Na the time for gbas gbos Unu ge gbu nmadu  Way Wey do me  me I no gbadu The future Wey dem promise don dey overdue  I say kaki no be leather make we no argue  cll my people dem no gbadu  Say every other day dem dey share parcel cnd If you talk dem go say you do pass you  Dem go send army come like we dey battle Hook  Dem dey do us jibiti  Na dem dey cause the kalamiti  Dem take the peace of the community  Ye community Everyday man go dey look for money The government no dey send nobody  If you try talk dem go change am for you  Their democracy Na to send army for you  Ye ye ye e dey pain my body  Dem make my people fear living in agony  If you try talk dem go change am for you, change am for you Dem go change am for you  Ye eh  Time don come oh  Wey be say we gats to sharpen up  Too many times wey we jabo  This Na the time for gbas gbos  Omoh the Time don come oh Wey be say we gats to sharpen up  Too many times wey we jabo  This Na the time for gbas gbos Say If talk you go die  If you no talk seff you go die  I no dey for shoot bird him mama fly  If you hear small gbege you go ja' No body wan dey front  cnd we dey find who go say something  I get some many kaind questions  So many things Wey my eyes dey see Hook  Dem dey do us jibiti  Na dem dey cause the kalamiti  Dem take the peace of the community  Ye community Everyday man go dey look for money The government no dey send nobody  If you try talk dem go change am for you  Their democracy Na to send army for you  Ye ye ye e dey pain my body  Dem make my people fear living in agony  If you try talk dem go change am for you, change am for you Dem go change am for you  Ye eh  Time don come oh  Wey be say we gats to sharpen up  Too many times wey we jabo  This Na the time for gbas gbos  Omoh the Time don come oh Wey be say we gats to sharpen up  Too many times wey we jabo  This Na the time for gbas gbos
Sanatçı: C Natty
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi:
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
C Natty hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı