c-real mc this be ghana şarkı sözleri

Jerry John Rawlings "Hello, psst You better shut up when I'm talking okay The 1st taking of power was not a question of taking of power It was an attempt to contain the possibility of an explosion And now the situation was ready for the possibility of an explosion" Ghana Where the black stars bore Till the people for the flag staff call say make we shout Ghana Make the people for the outside All bore say them go come back home to Ghana! Where the Presidos all be "John" Dem dey get demma dough all along in Ghana You go feel say we be cool Bra b3 hw3 wo b3 wo s3 sanaaa No gidi gidi I'm repping for GH and the Cedis I'm repping the city that makes my dreams Come filli filli I dey feel wanna capa If e be ball we dey play sef See no gaba I dey feel wanna shada All a brother wants in the summer time is alasa If you slack go talk for the wrong place With the wrong force Them go beat you basaa If you want talk scores wey you slack go talk wrong score you go see your mother Whether Man U or Chelsea All the girls know say the boys all dey play pass Dem be Messi They dey wait break hearts Take stop brains some Claim their names This be Ghana E be place wey If you play you go fit craze for the fame This be Ghana E no be say we be great E be say we we dey flex brain This be Ghana What You think say you go leave the same You feel say we no get brain This be Ghana Where I flex my Banku, Fufu T Zet, Mako come through This be Ghana E be place wey all the girls chock for the club like they bore This be Ghana E no be say we be great E be say we we dey flex more This be Ghana What She feel say she go lef the same She feel say you no get brain This be Ghana Where I flex from Dc, Osu, Teshie Kw3 mb3shiii This be Ghana I promise on my honor To pop 2 hot shots from the kiosk on the corner Ey3 hot Donna I come down slow from the mountains to the Nshona I dey chill for this GH I dey get girls with more power than your prepaid Whether Borborbor or Azonto We dey play GTA with the Pompo We dey ball from the north to the south We dey play chaskele We dey keep them out Everybody knows photo Better picture this We are the home of your cocoa We're the African Kings and Queens If you hear those drums Lemme feel you woso When the enemies hear us coming we can feel their fear when their whole body popo Raise your hands for the Red, Gold, Green Green turns red once but we still gold feens Raise your hands for the Red, Gold, Green When the vet's on the set better rep that dream Raise your hands for the Red, Gold, Green From Accra to Wa we are living stars Raise your hands for the Red, Gold, Green We're outta this world A true black star This be Ghana E be place wey If you play you go fit craze for the fame This be Ghana E no be say we be great E be say we we dey flex brain This be Ghana What You think say you go leave the same You feel say we no get brain This be Ghana Where I flex my Banku, Fufu T Zet, Mako come through This be Ghana E be place wey all the girls chock for the club like they bore This be Ghana E no be say we be great E be say we we dey flex more This be Ghana What She feel say she go lef the same She feel say you no get brain This be Ghana Where I flex from Dc, Osu, Teshie Kw3 mb3shiii This be Ghana Jerry John Rawlings "Russian Revolution, any revolution you heard about It was a reality in my country And ..... it was dangerous .............." "At long last, the battle has ended! And Thus Ghana, your beloved country is free forever" This be Ghana E be place wey If you play you go fit craze for the fame This be Ghana E no be say we be great E be say we we dey flex brain This be Ghana What You think say you go leave the same You feel say we no get brain This be Ghana Where I flex my Banku, Fufu T Zet, Mako come through This be Ghana E be place wey all the girls chock for the club like they bore This be Ghana E no be say we be great E be say we we dey flex more This be Ghana What She feel say she go lef the same She feel say you no get brain This be Ghana Where I flex from Dc, Osu, Teshie Kw3 mb3shiii This be Ghana
Sanatçı: C-Real MC
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:44
Toplam: 18 kayıtlı şarkı sözü
C-Real MC hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı