c-tea why you love me şarkı sözleri

Tumbu tumbu Bus kalaba titi abelle buss Abelle Belle Kai Kai Kai Tumbu don buss I want to know Wetin sef you wan do Even when I no do right o I want really know the reason why You too give me all this love and affection babe Why you love me Why you love me Why you love me Why you love me Oh o oh Why you love me Why you love me Oh baby Why you love me Oh baby Why you love me My pretty baby Ibi like say you no dey see My way eno too pure I dey do corny corny On top all of them You dey still call me honey You still dey for me Now give me one reason oh Why you dey sit Why you dey love when I treat you like this You know about my mistress You still dey Insist Weitin you dey see Wey I no dey see Oh noo Why you dey sit why you dey love when I treat you like this You know about my mistress You still dey insist Weitin you dey see Wey I no dey see ooo Noo oo Why you love me Why you love me Why you love me Why you love me Why you love me Why you love me Oh baby Why you love me Oh baby Why you love me Why you love me Why you love me Why you love me Why you love me Oh o oh Why you love me Why you love me Oh baby Why you love me Oh baby Why you love me After all of the things wey I do you babe A no fi denie a no fi denie am babe After all of the lies wey I don you You too dry try you too my babe e yeh Why you love me Why you love me Why you love me Why you love me Oh o oh Why you love me Why you love me Oh baby Why you love me Oh baby Why you love me Ey ee ey
Sanatçı: C-Tea
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:12
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
C-Tea hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı