c0de supageti şarkı sözleri
With the plans I have to execute
I think I need to mezebu
I for like chop you belle full
Coz you giving me endless moves
With the way you just dey gbongbon this your body
Wa j'e a colombi joromi
Nobody has to know
Girl nobody has to know wowo ohh
Coz your booty just dey torture me onome
I gags come spend one night for your bed
With the way you colombi my wallet
I wan kporkpor you inna benz
Gyal as you trying to impress me
With your settings supageti oh
Don't expect the expected mama sexy supageti oh
Oh kilamiti whine fi me gently
I'm trynna get inna your settings oh
I spray me cash fi the gyals dem
So dirty whine is expected wowo ohh
Shame on me if I no go spray money
Whine fi the dollar make you shake for a g
Omo pastor wey dey shake body oh nana
She making me lose it
Booty like sushi
Emi fe je cookie
Inna jacuzzi
Me too unruly
Me fire kian cool it nah
I see you looking like cotè oh
And I for like chop protein
Isabella just san showcase
Na today she go take
Gyal as you trying to impress me
With your settings supageti oh
Don't expect the expected mama sexy supageti oh
Oh kilamiti whine fi me gently
I'm trynna get inna your settings oh
I spray me cash fi the gyals dem
So dirty whine is expected wowo ohh
I say wait I love the way you go balabala
You make a man want to manya
And I can't complain
Coz that booty too soft like Amala
Her sugar body give me dia(diabetes)
Matter don frustrate oh
Small thing she just dey halla
Girl you go make my neighbors kana that we going fiki faka
Girl if you do your body daadaa
I promise to give you jara
Mami na you go tire
Coz if you give me till the morning I go fire
I no dey tire if I see wetin I like
Emi ti mo kala
Girl he go do you like na gbana
Na you go samankue
(You must shake it oh)
Gyal as you trying to impress me
With your settings supageti oh
Don't expect the expected mama sexy supageti oh
Oh kilamiti whine fi me gently
I'm trynna get inna your settings oh
I spray me cash fi the gyals dem
So dirty whine is expected wowo ohh
Dollar!