c33jay ginger şarkı sözleri

Anita roll your wait o E don tey wey I don dey look you but you don dey play so Biko roll your waist o E don tey wey I don dey tell you make you show my place o Say make you show my place o Oh baby you're my Angelina Come give me the vibe like mutumina Girl I know say you wan chop bankumina Baby girl you are up to something Oh baby you're my Angelina Come give me the vibe like mutumina Girl you know say you wan chop bankumina Baby girl you are up to something Ah sexy Move am for me Ginger body Come gum body Ah Becky Go shawty o Go shawty o Go shawty o Ah sexy Move am for me Ginger body Come gum body Ah Becky o Go shawty o Go shawty o Go shawty o My carribean girl no dey waste no time Say she wan locate o Girl your melanin so fire I fit die girl you make a man kpai When you whine your waist o The way you whine your waist o Oya shake e ya bam bam Girl you too sabi And arikoto pam pam dance E wakpa mi And I no fit dey change my plans for this shawty But I no fit dey waste my chance to gum body Oya shake e ya bam bam Girl you too sabi And arikoto pam pam dance E wakpa mi And I no fit dey change my plans for this shawty But I no fit dey waste my chance to gum body Oh baby you're my angelina Come give me the vibe like mutumina Girl i know say you wan chop bankumina Baby girl you are up to something Oh baby you're my angelina Come give me the vibe like mutumina Girl you know say you wan chop bankumina Baby girl you are up to something Ah sexy Move am for me Ginger body Come gum body Ah becky Go shawty o Go shawty o Go shawty o Ah sexy Move am for me Ginger body Come gum body Ah becky o Go shawty o Go shawty o Go shawty o Ayakata Ayokoto Say she want to give me winchy love Touch and follow Ayakata Ayokoto Say she want to chop me like awoof Where the promo?
Sanatçı: C33JAY
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:55
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
C33JAY hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı