caesar king hail caesar (freestyle ) şarkı sözleri

All this talk about taking what Belongs to Caesar Omo e don Reach my ear Been a while since I para for person Maybe they go finally Leave my name Back to back Omo back to back Buh when ruger talk am E dey shack my head Take your time No dey talk too much As you see me so Omo my eyes don red I am the king Na me get the might If you do anyhow na to Shoot on sight No need to fight Na me get the ring To dey carry this weight don dey Tire my finger yo Jesus talk am make you carry Wetin be my own leave am For my side Him no specify Wetin come dey bring Wahala for here With people I no even sabi To walk in my shoes no be beans I talk am with ease Chop from my table e sweet Omo na me be the rizz Can't cope with my speed Put some respect When you speak Omo you no reach this feat Just bow at my feet You're looking for peace? No follow me speak No go forget say na me be King King!!! Believe it or not I didn't stutter Man's chatting bull But still I'm not bothered Aiming for my head? Coming for my throne? Think I'm going down I swear you don't know me Mehn I know they said it'd be Lonely But I need a taste to see If it's for me Maybe just then my name Will be out their mouths and They'll know Nobody fit try me All this talk about taking what Belongs to Caesar Omo e don reach my ear Been a while since I para for person Maybe dem go finally Leave my name Back to back Omo back to back Gimme that respect E dey shack my head I'm the King you get used to me And I'll never stop you best Bow to me
Sanatçı: Caesar King
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 1:49
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Caesar King hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı