callisto gh kekeli hold on şarkı sözleri

Callisto again eh Oh na na na na na Them wan na pull me back (Back me hold on oh) Them wan na pull me down (But me hold on oh) Them wan na pull me back (Back me hold on oh) Them wan na pull me down (But me hold on oh) But me go show them say (God dey) But me go show them say (God dey) (But me hold on oh) But me go show them say (Jah dey) But me go show them say (Jah dey) Oh miracles Anything me i do ah miracles oh Ebi Jah blessings wey dey pon my life Anything me I do miracles Blessings upon my life Blessings upon my life Blessings upon my life Me na talk say blessings upon my life When me I start People dem ah blame me In the cause of ma progress The hate me Babylon for ma ghetto them ah Winch me But oluwa is involve so me I no see Eh So Jah bless ma hustle Am building my muscles Only just to blow those dey wan Kill my struggle Fighting my battles My enemies are funble Batty boy tell dem say me am done Hahaha Eh Only Jah bless me Ebi God wey Dey bless me Na na na na na na na na na Them wan na pull me back (Back me hold on oh) Them wan na pull me down (But me hold on oh) Them wan na pull me back (Back me hold on oh) Them wan na pull me down (But me hold on oh) But me go show them say (God dey) But me go show them say (Jah dey) (But me hold on oh) But me go show them say (God dey) But me go show them say (Jah dey) God dey God dey Jah dey Jah dey God dey God dey Jah dey Jah dey Blessings upon my life Blessings upon my life Blessings upon my life Me na talk say blessings upon my life Blessings upon my life Blessings upon my life Blessings upon my life Me na talk say blessings upon my life Everyday oh People dem ah look down on me ah Them never know say I go reach here one day When they underrate me On that day But ebi jah blessings oh oh Them wan na pull me back Them wan na pull me down Them wan na pull me back Them wan na pull me down But me go show them say (God dey) But me go show them say (God dey) (But me hold on oh) But me go show them say (Jah dey) But me go show them say (Jah dey) Satellite nation we live life
Sanatçı: Callisto gh kekeli
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:58
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Callisto gh kekeli hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı