captor saz alone (feat. tega boi dc) şarkı sözleri

Tega boi Voice of the trenches Ya So many pains Man living alone, working hard everyday Saz Blast Growing up alone nobody dey, only me Dey on my own No support from anyone, but I know say surely one Dey me I go blow(ya ya ya) Growing up alone nobody dey, only me Dey on my own (only me Dey) No support from anyone, but I know say surely one Dey me I go blow Bad as e bad reach we thank God, hope still Dey Na hope hunter get no be say he keep meat for bush Things Dey sup lowkey but man no be story teller You Dey one side Dey fight for your life Emeka say you forget am Nobody go send you when you're broke But dem go start to call you when your doings don Dey choke My life was never easy no Dey think say I Dey joke The street don Dey hard but na Jah wey I put my hope Yah E no get as e wan be wey e never be before Wetin you see once Dey complain Person don see am times four Na money wey no Dey me and you no say Benz no cost I get money I no wan buy you no get make you shut up Osalobua when will my prayers be answered? For day time I no rest for night no sleeping I Dey work hard I wanna get a better life, I don tire to suffer Make my future bright cause where I come from it's very darker Yeah Growing up alone nobody dey, only me Dey on my own No support from anyone, but I know say surely one Dey me I go blow Growing up alone nobody dey, only me Dey on my own No support from anyone, but I know say surely one Dey me I go blow I kukuma Dey try na God be my witness Person suppose don die but base on believe we Dey liveth Na money fit make man make noise like say na cricket Blessings no be Pikin but me I just wan born triplet Which kind Evian you Dey use? My guy man no gree tell me Sapa carry cane naked me then he begin Dey flog me Forget say e dey laugh blood A one I no trust you Forget cruise ehn I worst pass Wetin them tell you Na me bad na you good take the trophy go in peace No time to explain how you take am na so e be Envy no man for what you see, a price was paid Life don pass wadoghe this one na wabuwenre o No help me if area go hear am for pami joint No help me if area go hear am for pami joint Why do we rest in peace? Why don't we live in peace too? Saz take over am done with verse two Growing up alone nobody dey, only me Dey on my own No support from anyone, but I know say surely one Dey me I go blow Growing up alone nobody dey, only me Dey on my own No support from anyone, but I know say surely one Dey me I go blow
Sanatçı: Captor Saz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:30
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Captor Saz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı