captor saz bitches no fit see me şarkı sözleri
The number, you've dail
Is not available at present
Please leave your message, after the beat
Hey
It's me
I hope you really doing good?
Call me sometime okay
How far shatta
Come see amaka, she just Dey message me
Dey tell me say make I call am
Ah, why you wicked like this na
You just Dey finish dem Dey leave dem
E nor sharp like that o bro
Call her back sha, just call her back
How I go Dey think about girl
Saz Blast
As you see me so me i no fit think about you
I no go fit love e go be like say I Dey catch cruise
I Dey smoke any even Kitchen or the bathroom
If we come marry e go be like say i be bad groom
Love no dey come with reliable promises
If you no get money you no fit do the economics
Many many bad energy full our premises
Me and LOVE we be enemies
F*ck love, love can never get paid
Since when I was born na I know say love is wicked
Party after party smoking loud In every weekend
Wetin make I like Amaka she dey give me big head
Started from the gutter hoping, praying for the good days
I no be the type of nigga b*tches go fit use play
Breakfast dem dey serve i dey chop dem dey lick plate
Pass me the loud make I call on my sweet bae
B*tches no fit see me anymore (wanbelebem)
B*tches no fit see me anymore
B*tches no fit see me anymore (wanbelebem)
B*tches no fit see me anymore
Nobody there to show you love
I see many things before I carry go Dey bomb
I tried all my best, dem tell me say it's not enough
I was praying for better days and blessings from above
I chase money before I Dey chase the babes
That's why when you see me I Dey go hard in the game
My brother Dey one side I mo wan put am to shame
Because any f*ck na me dem go put the blame (osayatin my bro)
For Benin dem call me King of the coast
That's why when I make a song my people Dey repost
Fine fine girls Dey come and me I no even Dey toast
They should better stop because I feel say dem dey jones
All the slay queens all of them just dey my DM
But I don't care I keep dreaming about my BMW
And the day me I go link with DMW
Take am easy bro before the TM trouble you (e don burst o)
B*tches no fit see me anymore (wanbelebem)
B*tches no fit see me anymore
B*tches no fit see me anymore (wanbelebem)
B*tches no fit see me anymore
Afa Saz why you Dey package like this na why?
Amaka Dey call you, you nor still call her back
And inside there so you and Sofia Dey inside room, Ebere Dey wait for you for outside
You just Dey hot

