captor saz lonely motherfucker şarkı sözleri

Saz blast I'm a lonely motherfucker wey no just get any helper oo My life too short e fit still on and off like nepa oo Struggling for today hoping tommorow be better oo Ijesu christie I am here again sending this letter o Bad energy go away Never come another day When I nor get hope again I get on my knees and pray Hoping for a better day Make blessings nor faraway I dey feel so many pain But I nor go fit explain Bad energy go away (way) Never come another day (day) When I nor get hope again (again) I get on my knees and pray (pray) Hoping for a better day (day) Make blessings nor faraway (way) I dey feel so many pain (pain) But I nor go fit explain (explain) Inna me hood all dem boyz be too bad Nobody good I don't wanna luzgard Changing the mood smoking all of these loud (Cough cough) Go to the moon life on earth be too hard Feel when like a fool always swiping my card Only me Dey wey dey stand my ground Everyday I wonder people still Dey debate I wonder why people no fit relate I wonder why people no appreciate Little things wey I do dem nor appreciate (yah) Everyday I Dey find money Everyday me I wanna win So that family go proud of me I'm a lonely motherfucker wey no just get any helper oo My life too short e fit still on and off like nepa oo Struggling for today hoping tommorow be better oo Ijesu christie I am here again sending this letter o Bad energy go away Never come another day When I nor get hope again I get on my knees and pray Hoping for a better day Make blessings nor faraway I dey feel so many pain But I nor go fit explain (explain) Bad energy go away (way) Never come another day (day) When I nor get hope again (again) I get on my knees and pray (to osalobua) Hoping for a better day (day) Make blessings nor faraway (way) I dey feel so many pain (pain) But I nor go fit explain( I keep it to myself nigg*) Reality no Dey happen online I Dey hustle, no Dey sleep for night I tell the truth, me I no fit Dey lie (wake up, walahi, walahi) Reality no Dey happen online I Dey hustle, no Dey sleep for night I tell the truth, me I no fit Dey lie Yeah You know we came up on our own We got no helpers( yeah yeah ) We still lonely Man ain't gon lie I lost so..so many important people I feel so many pain You know what am saying I come out from agbor park , pogah Where we do these sh*t Don't think I do music for fun I just do this to tell my fucking story
Sanatçı: Captor Saz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:11
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Captor Saz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı