captor saz online şarkı sözleri

Saz Blast First thing when I wake up in the morning, am giving God the glory For no letting bad belle see me For no letting my enemies kill me All of them fake nigg** dey worry, some go vex I no Dey give them money I nor know why them wanna kill me I don't know why they always bill me Ahhhhhhhhhh ah ahhhhhh Me I be high online, me I never sleeping for night Ahhhhhhhhhh ah ahhhhhh Make nobody waste my time, as me I Dey face my grind Young I lost my mom of course I lost my dad I am left with little bro you know I gotta make him proud Steady on my grind so I nor go fit luzgard So don't f*ck with me I'm dangerous securing bag Middle fingers to my haters all of una dey mad I ready for una I don Matt e my guard They want make I be fall but my leg still dey the ground Them no fit smoke with me cause them know this one no be loud Your babe say captor can sing your brother say Saz he dey rap, bring any beat I blast your epa confirm say I bad Proudly an edo boy wey come out from agbor park, where 12 years old boy dey use nokia torch take dey hack I dey spit fire wey nobody fit quench So keep your offer I no fit accept petty request You know am Saz and i dey blast but nevertheless I pity any motherfucker wey dey still look me less (f*ck y'all nigg**) Ahhhhhhhhhh ah ahhhhhh Me I be high online, me I never sleeping for night Ahhhhhhhhhh ah ahhhhhh Make nobody waste my time, as me I Dey face my grind Some say the blacker the berry the sweeter the juice, I say the darker the flesh the deeper the roots I see my papa really paid his price, he really gave his life just to raise me right Still I was bombing over night Straight out from the south side , everyday am working I'm always facing my grind Ask who know me na my business I Dey like mind Running heavenly race man I no fit tire My nigg* keleh dey your eyes na money I Dey find , when you bill I no chest you go say I no Dey try But me when me I Dey hustle me I no Dey sleep for night but you go just still gbe like say you no just Dey alright The friends wen I get na my back dem Dey stab, them no come around if I nor Dey cash If money nor Dey dem go look you trash Ahhhhhhhhhh ah ahhhhhh Me I be high online, me I never sleeping for night Ahhhhhhhhhh ah ahhhhhh Make nobody waste my time, as me I Dey face my grind
Sanatçı: Captor Saz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:51
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Captor Saz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı