captor saz only (feat. leo bobs) şarkı sözleri
Captor Saz
I gat my brother Leo Bobs right here with me, we bout to f*ck this sh*t up N*gga
Love you bra
Life is full of misery (Sad boy wey Dey smile)
Ahe
Saz Blast
Many sorrows I Dey see wey Dey make me share all these tears
Ain't gon lie am on the street on a daily facing my fears
Already moving on my own of course I knew nobody cares
So I rather chase the dough for me to Dey chase all the girls
Man I came from the hood with all my niggas wey Dey press
YAGI things young and getting it and we no need any stress
Get some money then invest
For future family flex
If you Dey win and I Dey win trust me nobody go vex
My girl Dey call me I no pick now see my phone full of her text
All these girls ain't loyal all they want is money and sex
If you no use your head my brother them fit play you like pes
After showing yansh and breast you will think that they are the best
But if you check am with your sense
You will see that shit a stress
Na you go pay use your strength to vandalize Wetin Dey wet
I know my baby go Dey vex after hearing this from my voice
I know my baby go vex
Only me Dey feel all the pain o
Only me Dey feel all the pain o
Only me Dey feel all the pain o
Only me Dey feel all the pain o
Only me Dey feel all the pain o
Only me Dey feel all the pain o
Only me Dey feel all the pain o
Only me Dey feel all the pain o
LB
Tears fall from my eyes when I recorded the track
If you know where I came from you go know I nor Dey brag
If I tell you where I come from you fit still join me Dey cry
I've be chasing the bag but I still Dey under my dad
I know I Dey vex dad but still remains mommy's pride
I know i Dey price bike that's why you no be my pride
Forever I will be grateful to God till the day I die
Captor Saz got me up na the blessings we come price
I've been chasing the bag but the bag Dey speed like Lexus
Oluwa put me for your Benz I wan catch all these billions
I gat get the money to avoid many insults
But the yam no go sweet if you no use am eat suace
Bless me with the funds na only you Dey elevate
When I finally get this money , I know say them go hate
Nothing we never see for street hustlers can relate
Your own blood go luzgard you even if una relate
Only me Dey feel all the pain o
Only me Dey feel all the pain o
Only me Dey feel all the pain o
Only me Dey feel all the pain o
Only me Dey feel all the pain o
Only me Dey feel all the pain o
Only me Dey feel all the pain o
Only me Dey feel all the pain o

