captor saz take note şarkı sözleri

Saz Blast Na make my life better I no Dey do competition Life wey I Dey live am always avoiding confusion Where I from Dey come na house wey Dey gather erosion But I know where I Dey go one day I go rule the nation My lifestyle too real e no get time when e take be fake Gat me wondering why all these people still Dey hate Them no wan see me shine my blessings dem wan undertake But my God no Dey sleep for my matter he's always awake Life is like a movie I be actor no be no bozz At the end I go be winner no matter the times I loose Am thinking of catching flights while you people be catching cruise No be say when I don make una go say who me I use? They kept on painting me black forgetting say na my color And me I no Dey fear forever getting ready for war Am not new to this game no look me like Jonny just come My heart is very dark but so easy to light my gun Take note , me I no Dey joke with my life I change jobs like the way I change clothes Searching different way to survive Take note , me I no Dey joke with my life I change jobs like the way I change clothes Searching different way to survive Na now wey I come dey go far na una wan come Dey love ? But when I be need una nobody turn up at all Non of una be raise me the time wey me I be fall But all of una erase the time wey me I be poor Na only few people wey be believe on my hustle, and na the few people go still Dey when I don bubble No be say you go Dey cast me if I no show love tomorrow Cause you be no Dey with me when I was living in sorrow Tell them say me I no worry Tell them am not in a fucking hurry Shey Dey get squadil why me I get e God e Wey Dey spice up my life with no maggi and no curry Sorry I no get your time am just busy chasing money Take note , me I no Dey joke with my life I change jobs like the way I change clothes Searching different way to survive Take note , me I no Dey joke with my life I change jobs like the way I change clothes Searching different way to survive
Sanatçı: Captor Saz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:37
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Captor Saz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı