captor saz underate şarkı sözleri

My girl no fit leave me , when raba no Dey Shey dey tell me say darling e go sure one day My niggas say she dey deceive me But na only she Dey when nobody be Dey when sapa be come my way Everyday I dey ask her is this love for me Upon I no get money But you still loyal for me I say people underate But my baby no get mate She tell me say she too get faith Say we go soon celebrate people underate But my baby no get mate She tell me say she too get faith Say we go soon celebrate I want to see you daddy my love I want to see your people my love I can't wait to show the world Cause you're a blessing from above I Dey hear wetin dem dey talk But you know say saz no give a f*ck Dem be dey say you too small But the power wey you carry to go strong Your loving dey carry me go So me i give you my heart and soul Cause i know say you no fit do wayo Reminding me of my sister Osato I Dey use you take dey brag ask all my guys If you think that am telling lies you can ask koko, shatta, joshua dem reekylainz People underate But my baby no get mate She tell me say she too get faith Say we go soon celebrate people underate But my baby no get mate She tell me say she too get faith Say we go soon celebrate Fire burn them people wey wan cause problem Fire burn them people wey wan cause problem Me no fear them omo we no send them Me and my girl we go show dem pepper Girl you play a big role in my life Anytime i see you i dey smile Many many pepsi fanta I've been drinking in my mind People underate But my baby no get mate She tell me say she too get faith Say we go soon celebrate people underate But my baby no get mate She tell me say she too get faith Say we go soon celebrate
Sanatçı: Captor Saz
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 2:54
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Captor Saz hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı