carlex don olosho şarkı sözleri

Once upon a time I jam one kele wey dy cool my mind The girl na bad bitch she a delilah She wanna drain my battery ni mo se japa Ko se olosho but o run hook up She turn to zombie o ta tan bi 2sure Mo se'won mo le se moya lock up Iberu sapa mu mi lugo i don see saw Mo ti gbe olosho Ashana lomo ti mo gbe o She no dy tell me no no she just wanna get more pay She want make i wash her plate Wetin I want tell my babe I dy try to keep my distance Make she no go ruin my day ah ah Olosho olosho olosho na yeah huh huh olosho l'omo yen o ah Olosho olosho olosho na yeah huh huh olosho l'omo yen o ah O fe'di le mo bo ntan (yebo) She never ever had enough (ashomu) She say she want some more (l'omo yen) You already know what's up Mi o raye ejo e koshi sohun Mi o gbo yen mo mi o gbo nkankan Omo ase ti o ja Mo ko fun ni one time O mo nkan tan so ni town Everybody just dy frown Olosho ninu wedding gown Ibo latun jasi bai Dambo roba chei kai I just dy gbadun my life I no dy envy next man! Eni romi pin ma b'omi lo Awon temi ti mo carlex don Awon olote kan lo sapamo o Once a hoe will always be a hoe All the fake life shit wey you dy post Is that what your parent taught you at home ahhh Mo ti gbe olosho Ashana lomo ti mo gbe o She no dy tell me no no she just wanna get more pay She want make i wash her plate Wetin I want tell my babe I dy try to keep my distance Make she no go ruin my day ah ah Olosho olosho olosho na yeah huh huh olosho l'omo yen o ah Olosho olosho olosho na yeah huh huh olosho l'omo yen o ah
Sanatçı: Carlex Don
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:03
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Carlex Don hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı