carolyne naomi runaway şarkı sözleri

Oh oh oh oh oh Baby Wetin you give me chop oh Wey dey make me kolo Even though you're miles away Bobo you know you bad oh I don tell all my paddies Sey na me be your lady, maybe I no fit hide am again I wan turn into your lane If you don chop breakfast before I go make sure you hurt no more Give me your heart baby Let me love you darling Don't let nobody in Cos all I wanna do is Wanna runaway with you Baby it'll be just us two Baby my love no get part two You on my heart like a tattoo Wanna runaway with you Baby it'll be just us two Baby my love no get part two You on my heart like a tattoo E get as e dey do me for bodi Wey dey make me soji Boy you sweet like honey I'll choose you over money Through any weather Through any weather babe I will be there boy I will be there my bae I no fit hide am again I wan turn into your lane If you don chop breakfast before I go make sure you hurt no more Give me your heart baby Let me love you darling Don't let nobody in Cos all I wanna do is Wanna runaway with you Baby it'll be just us two Baby my love no get part two You on my heart like a tattoo Wanna runaway with you Baby it'll be just us two Baby my love no get part two You on my heart like a tattoo Hmm o por por In your arms till the early mo mo You having me begging for more Like Oliver Twist More kponmo Hmm o por por In your arms till the early mo mo You having me begging for more Wanna runaway with you Baby it'll be just us two Baby my love no get part two You on my heart like a tattoo Wanna runaway with you Baby it'll be just us two Baby my love no get part two You on my heart like a tattoo Wanna runaway with you Baby it'll be just us two Baby my love no get part two You on my heart like a tattoo Wanna runaway with you Baby it'll be just us two Baby my love no get part two You on my heart like a tattoo Oh oh oh oh oh Baby
Sanatçı: Carolyne Naomi
Türü: Belirtilmemiş
Ajans/Yapımcı: Belirtilmemiş
Şarkı Süresi: 3:12
Toplam: kayıtlı şarkı sözü
Carolyne Naomi hakkında bilgi girilmemiş.

Fotoğrafı